To respect, fear.
Baba I FOO for you o.
To have sex with a lady
If the banny show, try make you chop ponmo
Origin: Street
#200 naira note
G find me awolowo make I go chop B 'n' B
Origin: Lagos
Your serious girlfriend
Abeg u go leave room for me this night o my caro dey show
Means the female sex organ, Toto, vagina etc
Babe if your kpekus na class, I no go miss school
Origin: Warri, Nigeria
Someone who is not smart, Dumb somebody
Leave Efe jare, na bolo him be
To gamble
You hold enough fundz make we go nori
Origin: Ejigbo, Lagos
To insist or persist on something especially when you are sure of a positive outcome.
Once I travel out omo na gidi die o
Origin: Anambra
#50 naira note
Handkerchief no be wasoo again o, that time don pass
Money
My guy I wan enter class but I no get fundz
500 Naira note
Omo na figo I buy that pam slippers guy
Na you sabi
Werey
Konji, conji.
Kpekus
shakara
X