It refers to taking a detour during a pre-arranged trip.
This boy don go branch somewhere o. Babe I don dey find you, Wey you branch?
1. A stupid or foolish person 2. A talkative
Leave Emeka alone him na Okoko
Origin: Enugu
1. Gentle 2. Polite 3. upstanding individual 4. Cool 5. Easy
1. Kiwi na jeje guy 2. Life na jeje
Origin: Nigeria
Keep your mouth shut
Make i no yeah you talk word, abeg lock up before i light your face
Origin: Lagos
1. Too Ambitious 2. Greedy
you too get big eye.
To stand and wait or loiter around
Emeka just tanda for outside my house since morning
Origin: Port Harcourt
Yes i feel you. or simple means Yes
Girl 1: Call me later oo Girl 2: Gbam
Origin: Warri
Passport or certificates of some sort. also pali
Oshey oo embassy just give me UK kpali
Regards
My people i hail o
I'm surviving
How u dey peter? man body dey inside cloth How are you peter? man i'm surviving
Courage, audacity: \'to have liver\' means to be brave, often in a foolhardy way.
Your liver no reach ( You don't have courage )