Kukure



Meaning

Dont' worry or calm down


Example

omo, just kukere... everything go dey alright


Origin: Akwa Ibom



By nickktony July 19, 2017

You too much



Meaning

1. You are awesome
2. You are great


Example

I dey very happy, you too much
I'm so happy, you are awesome


Origin: Naija Pidgin



By nickktony July 20, 2017

HushPuppy



Meaning

Someone who makes money without any traceable means


Example

Jide na HushPuppy ooo, him dey soft everyday without work


Origin: Lagos



By nickktony July 19, 2017

How body?



Meaning

1. How is your health?
2. How are you?


Example

Tim, I hear say you sick, how body na?
Tim, I heard you were sick, how is your health now?


Origin: Naija Pidgin



By nickktony July 20, 2017

Where you wan go?



Meaning

1. Where are you going to?
2. Where are you heading to?


Example

Where you wan go by this time?
Where are you going to by this time?


Origin: Naija Pidgin



By nickktony July 20, 2017

Wetin you dey do?



Meaning

1. What are you doing?
2. What are you up to?


Example

John, wetin you dey do?
John, what are you doing?


Origin: Port Harcourt



By nickktony July 20, 2017

Where you dey go?



Meaning

1. Where are you going to?
2. Where are you heading to?


Example

Joe, where you dey go this night?
Joe, where are you going to this night?


Origin: Lagos



By nickktony July 20, 2017

Obioma



Meaning

mobile tailor who mends clothes


Example

If you see obioma, help me call am. My trouser don tear for yansh.


Origin: Eastern Nigeria



By nickktony August 18, 2016

Bangali



Meaning

A nickname for D'Banj
A guy who bangs a lot of women
A womanizer


Example

I no be Bangali, I no get money to waste


Origin: D'Banj



By nickktony July 19, 2017

Oboy



Meaning

Means guy and is also used as an exclamation (oboy!)


Example

Oboy, what's up?
Oboy! If you see Wetin happen today


Origin: Warri



By nickktony October 10, 2017