Gun
Abobo as Ib sample him telling all men start to discharge
Jokingly but true
Like play like play them carry my lap move
Origin: PH
Old or outdated
That car don krakpo
Origin: Warri
To act up or put up resistance
That babe just dey demor for me
Origin: Lagos
An exclamation to show negative surprise
Shuoo, you wan spoil my moto this morning
Origin: Naija
When an item is nice or authentic When something goes the right way To agree to someone's opinion
Bola, that shoe na confam oooo, buy am sharperly
feeling horny
I dey agro since morning
To meet up or to see each other
Bro, how you nah. make we link up based on that matter
You are great / Congratulation
You don marry? Nna na you biko
Origin: Eastern Nigeria
To love gossip or to gossip
Chidinma na real tatafo
Money
Wey my kidu?
Origin: Northern Nigeria
Ekelebe
Loose-Guard
Konji, conji.
Werey
Banny
Shenk
X