Jay Pee



Meaning

Alternatively written as JP

To slither away quickly from some duties

To escape


Example

a “Mathew. Dem dey call you”
“Talk say you no see me. I don JP”

b. Before Popo knack that place, I don jay pee


Origin: A short form of Jaa paa



By Cranium X February 1, 2019

Sakamanje



Meaning

also known as Saka

a) an expression used once you catch someone in a lie or fake life
b) fake packaging


Example

S I: O boy, the rubber band wey you wear so go dey suck your blood
Cray: Saka!

b) This one think say we be ote, e wan dey give us sakamanje


Origin: Lagos.



By Cranium X February 1, 2019