It means "Calm down"
Guy, Biko Chilax, your blood too dey hot
Ring worm
Omo see as ringy full your body.
Origin: lassmock
To woo someone, or to date someone
I go scope that girl. Na my scope be that.
Poop, or to take a dump
Guy, i wan go bog
Rashes
I get sweetie for balls
Drink
Abeg, i wan shack water
Origin: warri
Muscle. Or to use your strength
Moyin get gbosh die. See as Balo just gbosh you comot
Werey
Konji, conji.
shakara
Obote
Kpekus
X