Somebody who acts like they know it all.
Sabi sabi abeg your own don too much abeg fly
When you have any form of sexual relationship with teenage girls.
Omo that bros just dey Mr. Kanu all these girls
Origin: Babcock University
Whether pidgin oh, or German oh, or Chinese oh, a fuck boy is always going to mean a fuck boy
You are just a fuck boy
Origin: U.S.A
When you're High As Fuck
Omo I don Sabalosko
Origin: Novo
Nyash
Trabaye
Jangolova
Woto Woto
shakara
E go be
X