1 Make way 2 Get away! 3 Give way
Abeg comot for road make i pass
To have sex with someone, usually when a man has sex with a woman
Give me that Alomo make i drink so i go get energy Yokopio Bola tonight
Origin: Ilaro Polytechnic
Short form of saying Bread And Beans
Shey we still dey go buy BABs for Agonyi palace?
Origin: Department of Chemical Engineering, UNILAG
To be in trouble or to be in danger
Why you sef go slap Police man, you don Buy Market today
Origin: Delta and Edo state
When someone or something is a looser
That Dolapo guy doesn't even know how to toast babes, he's such a Gbef
Origin: UNILAG
nack
Kpekus
Konji, conji.
shakara
knack
Toto
X