E don score goal



Meaning

Means a guy has impregnate a girl


Example

Musa just quiet after Amarka tell am say e don score goal


Origin: Nigeria



By Oghenevwede Omohavwa November 3, 2021

Para



Meaning

To yell excessively


Example

Paulet just dey para for you


Origin: Ughelli, Otovwodo Grammar School



By Oghenevwede Omohavwa November 4, 2021