To totally ignore a person or situation because you don't want to be drawn into that situation or because you are feeling less concerned
I see Ejiro dey fight for street but I just look and pass
To treat someone's fuck up or punish someone
Na the nigga arrange boys wey mend am
Synonyms: ["punish"]
Origin: ilorin
Na you sabi
Kpekus
Werey
Konji, conji.
Loose-Guard
X