To totally ignore a person or situation because you don't want to be drawn into that situation or because you are feeling less concerned
I see Ejiro dey fight for street but I just look and pass
Please, leave me alone!
Abeg limi o! I no get your time today!
Synonyms: ["Leave me", " Alone"]
Origin: Warri
Na you sabi
Kpekus
Werey
Konji, conji.
Loose-Guard
X