This could also mean "that"
Example
Oga John wey dey repair shoe?
Get close to.
Example
No make noise as you go Yankee when you never smell airport before.
Means to roll up and smoke.
Example
AY, howfar make we claro na. Here boring die.
A phrase expressing the entertainment of one's self at the expense of others.
Example
The guy just dey use me catch trips.
How are you or How has it been with you
Example
O boy wida you
Meaning a thug
Someone with an intimidating and unseemly appearance and mannerisms, who treats others violently and roughly
Make una run,that agbero don dey show
Used to describe a beautiful lady or girl
Example
See as my babe dey shine. My own pepelini
Too forward
Example
Na who ask this one question abi you chop craze