Nyafu nyafu



Means plenty

Example

I don get blessing nyafu nyafu


By Iko-Ọjọ Daniel Ekpa May 15, 2017

  • Share

Foo



To respect, fear.

Example

Baba I FOO for you o.


By Addey Ayomikun September 3, 2016

  • Share

Banta



Trouble

Example

When u reach there , we go give them banta


By isichei kelving July 15, 2017

  • Share

Ovasabi



Knowing too much; To boast or act with excess know-how or skill.

Example

Na over sabi go kill you.


By AMANi August 18, 2016

  • Share

Pilae



Bike man ie Someone who rides bike/motorcycle for a living

Example

How far that your pilae ? Call am make e come pick us now..


By Benzo Lifstyle October 28, 2018

  • Share

Dress



To move aside or make room.

Example

Abeg dress small make I lie down.


By Godswill Uduak-Abasi Bernard February 21, 2018

  • Share

Gragra



1. Pretence of bravery; bravado
2. An unstable person or lifestyle

Example

1 No do gragra for me
2 I don tell you leave all these Gragra life wey you dey live


By John Doe October 14, 2017

  • Share

Kpokpo



To worry

Example

I go kpokpo you


By Adamu Monday August 8, 2019

  • Share

Chop Up



To increase in wealth, status or body size.

Example

Jay my man, you don dey chop up.


By Godswill Uduak-Abasi Bernard February 20, 2018

  • Share

Comot for dey



Be going | Leave this place

Example

1. Whoside you comot ?
I comot for dey !

2. Comot for dey, I tell you, rubbish !


By Glenn Veron October 12, 2023

  • Share