A term often used to butress a point or to accentuate a statement. Mostly comes at the end of the sentence.
This fragrance wey you spray just dey scent scatter
To walk around without any cause.
1.That guy just dey gallivant for area. 2.Wia we dey go? Make e no be say we just dey gallivant.
Origin: Warri
To add weight.
The babe don dey chop burger ooo.
Origin: Port Harcourt
Means a bad elderly person.
That man na agbaya
Origin: Lagos
Refers to the male penis.
That guy gbolaa big oooo!
A phrase which translates to respect.
You no dey fear face?
Sexual activity involved in by a male and a female. Its actually the latest pidgin word for FUCK(or sex)
Guy, i just dey ankle finish and i don tire.
A strong-smelling plant from whose dried leaves a number of euphoriant and hallucinogenic drugs are prepared .
Na who dey smoke ganja for this yard?
An exclamation used to express Surprise, grief, anger, disappointment etc
Chai! See as my guy fuck up.
Origin: Nigeria
Naija pidgin for Garri. Also called G-Sulphate.
Na gerrium dey for that soup.
Origin: Nigerian Campuses.
Wisdom or discretion.
We dey pray for akanuche everyday.
Ekelebe
Loose-Guard
Konji, conji.
Werey
Banny
Shenk
X