A term often used to butress a point or to accentuate a statement. Mostly comes at the end of the sentence.
This fragrance wey you spray just dey scent scatter
When something terrible happens
Bro how fars na dem say head burn
Origin: warri
On point
Wen men dey fall in we dey on kpoi
Origin: owerri
When trouble comes up
Onome better kpeke dey oh I swear
Origin: Delta
The act of getting paid
Last last rukewe don soft like dis
Ekelebe
Ozwor
klop
Maga
Werey
Konji, conji.
X