verb 1. insincerely praise (someone) in order to persuade them to do something.
noun 1. insincere praise used to persuade someone to do something.
"she thought I was just razzling her"
To get missing or spoil mostly when needed.
As time reach for kolo to bring money, my guy get K leg.
Origin: Nigeria
The act of having have sexual intercourse
You and you bobo una don tear skin?
Origin: University of Port Harcourt
A stingy person
Nnamdi na confam aka gum, person no dey see him money eye
Origin: Enugu
Shower / Bath / Bathe
I dey come make i just baf quick quick
Refers to congested road traffic.
Go slow dey road i go come later
People who drink and abuse codeine. Basically codeine addicts.
Science students full kano die!
Origin: Kano
Baby boy or boyfriend
How far that your fine bobo
Origin: Port Harcourt
Using witchcraft / Voodoo / Juju to better ones odds or chances.
Yahoo-boys dey use science hustle nowadays
Origin: Warri
When something is incorrect or wrong e.g ugly person or useless person
U look so carbide
1. In any way or respect. 2. To the least extent or degree. 3. under any circumstances. 4. Impossible.
Lai lai SARS no go see tattoo for your body leave. Dem mus collect money before you go
Werey
Lamba
Ozwor
Banny
shakara
Loose-Guard
X